Showing posts with label Lyrics. Show all posts
Showing posts with label Lyrics. Show all posts

Tuesday, 12 July 2016

SONG LYRICS: SOFT WORK - FALZ


Ahn bahd guyz Soft work Ahn Abinibi you wii know when we enter late They say we dey show gan it's a dem habit We no struggle to collect best artist First class no be who collect extra sheet Give ladies ecstacy, with our expertise We calling shots but dem no dey get service Wen we comot London we go check Paris I dey smell envy, i detect malice I don't care lifestyle you go fear lavish Foreign girls in my house i dey learn Spanish And the French girl tell me je m'appelle Gladys I dey scope omoele till some bread vanish But no be strain on my pocket 'cus we less famished Ladies love made men and we established Dem dey con find us lyk we herbalist Dey wii chop our bobo if it's well garlished We came through in that Mercedes Ahn mama look at how we made it A little liquor and some ladies We dey turn up on a daily We came through in that Mercedes mama look at how we made it A little liquor and some ladies We dey turn up on a daily It's our work oo Ahn yea soft work Yea it's our work oo Ahn yea soft work Ahn yea it's our work oo It's the lyf we chose i could have been in chambers No regrets this one dey pay pass We get drive we get all the papers Trust nobody real niggas dey scarce This' my party y you want to gate crash You dey copy kata yoy don dey claim razz 'cus you say dat one na the main cash You be army robber your people dey SAS Riches and manner, Cash and etiquette Mature money and i ain't even thirty yet I know your face but i can't remember where we met Na just courage the power wey

Friday, 1 July 2016

SONG LYRICS: ONE & ONLY BY KOREDE BELLO


Laye laye laye
My one and only o
Laye laye laye
Elele mi o
Laye laye laye
Ife ti a ni aah
Ko gbodo sonu laye
Kokoro kogbodo sonu laye
Omi lo’lo kun laye
Kogbodo sonu laye laye
Ololufe feyintimi, ele fumble oh
Ife ti a ni, ko gbodo sonu
Because today is the day
That the lord has made
What God joined together
Omo na to carry go
Tori your love is my love
Ah emi reti di one
Me and you turn to one
Turn water to wine
You are welcome to my party
Forget the invitation
All the mummy & daddy
Oya move into position
Spray us all the money
Dancing with my honey
Spray the money were were
Spray the money were were
Laye laye laye
My one and only o
Laye laye laye
Elele mi o
Laye laye laye
Ife ti a ni ah
Ko gbodo sonu laye
Kokoro kogbodo sonu laye
Omi lo’lo kun laye
Kogbodo sonu laye laye
Ololufe feyintimi, ele fumble oh
Ife ti a ni, ko gbodo sonu
The way that you are spraying
If EFCC catch you
Grab somebody soji o
Cos this gbedu na fire
Grab somebody baby oh
Or high tension go shock you
And all my single bobos
Are looking for complexion
And all my single ladies
The want to catch flower
Identify your bobo
Is watching by the corner
You better tune into your FM
I no fit change the station
File were were
Spray the money were were
Laye laye laye
My one and only o
Laye laye laye
Elele mi o
Laye laye laye
Ife ti a ni aah
Ko gbodo sonu laye
Kokoro kogbodo sonu laye
Omi lo’lo kun laye
Kogbodo sonu laye laye
Ololufe feyintimi, ele fumble oh…laye
Ife ti a ni, ko gbodo sonu
Copyright: SMD


Watch Video Below: